RIVERS UNITED

2 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Pyramids Blow Rivers United 4–1, konfam Top Spot

By: Esther Ayoola Pyramids FC don konfamate demself as number one for Africa and Group A for 2025/26 CAF Champions League afta beating Rivers United 4–1 for Uyo on Sunday. Rivers United shock fans when Stephen Manu score first for 33rd minute with correct long-range goal. But Pyramids come back for second half, show power, and turn di game around sharp sharp. With dis win, Pyramids don secure quarter-final spot […]

todayFebruary 9, 2026 4

Sports

NPFL: Rivers United Go Fight For League Title – Finidi

Rivers United head coach, Finidi George, don talk say him and him team dey ready to go all out to win the Nigeria Premier Football League (NPFL) title for the 2025/26 season. The Port Harcourt club nearly win the trophy last season but dem finish just behind Remo Stars after serious battle for the top. Dem start this new season with 1-1 draw against the defending champions for Moshood Abiola […]

todayAugust 28, 2025 20

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app