Russia Ukraine conflict update

2 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

Russia Accuse Kyiv Say Dem Do New Year Drone Attack For Moscow

By Ebi Oboko Russia don go put  accuse for  Kyiv head say dem  jet li drone attack wey kill at least 20 people for hotel for Moscow-controlled part of Kherson, Ukraine, for new year day. Vladimir Saldo, wey be Russia-appointed governor for Kherson, talk say three drones hit cafe and hotel wey people dey celebrate New Year. Russia Investigative Committee don open probe into di attack, wey still wunjor plenty […]

todayJanuary 1, 2026 8

International

Zelensky Yarn Marras Say Im Ready Run Election If Ukriane Dey Secured

By: Rilwan Agbomeji Ukrainian Presido, Zelensky  don reply US President Donald Trump say,  e ready to run new election if only dem fit konfamate  sucurity and e go send new peace plan to Washington soon to try end dis four-year war wit Russia. Zelensky dey caput dis one afta e waka go plenty European country dey ask leaders how dem go take respond to US peace plan wey some people […]

todayDecember 10, 2025 4

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app