Russia

17 Results / Page 1 of 2

Background

obodo oyinbo

Trump Drag Putin, Zelenskyy to stop Dia Nonsense War

US Presido, Donald Trump don blow grammar for ground again oh, say make both Russia and UkraineĀ  stop to attack, say na war wey nor make sense dem dey fight. Trump tok dis one on Monday even as Ukrainian President Volodymyr Zelenskyy dey complain say Russian soldiers don sti go bomb at least six energy centers for Ukraine after peace agreement on Sunday When reporters ask Trump about di new […]

todayOctober 13, 2026 7

obodo oyinbo

Trump Send men to Meet Ukraine Leaders To End Russia War

By: Kofoworola Olayinka According to di latest update, US Presido,Ā  Donald Trump mehn, mehn dey arrangr ground to meet Ukraine and Europe leaders for Miami today Friday to find how dem go take stop Russia war against Ukraine. Trump main man naim tie di mata for head like gele, Steve Witkoff, and im son-in-law, Jared Kushner, go bring new plans wey dem deyĀ  hope say go help stop di war. […]

todayOctober 9, 2026 12

obodo oyinbo

Ukraine Drone kpai Two For Moscow, Oil Refinery Catch Fire

By: Ayobami Dada Ukraine don fire waves of drones attack Moscow and surround areas for Russia on Sunday, kpai two pipu and e cause fire for an oil refinery as Russians dey vote for di final day of parliamentary elections. Moscow Mayor Sergei Sobyanin tok say di attack involve about 1,600 drones, with 450 reportedly targeting Moscow directly, while images show damage to a multi-storey building and thick smoke from […]

todaySeptember 21, 2026 16

obodo oyinbo

Germany Shut Russian Consulate Over Drone Palava

By: Mariam Ajayi German gofment don order make Russian Consulate General for Bonn close, following wetin dem describe as Russian ā€œhybrid attackā€ involving drones around Leipzig Airport. Germany Foreign Minister Johann Wadephul announce di move alongside Interior Minister Alexander Dobrindt on Tuesday. Wadephul accuse Russia of trying to destabilise and intimidate Germany and other European countries through disinformation, threats, sabotage and aggression. He say Russia dey use disinformation, threats, sabotage […]

todaySeptember 2, 2026 10

obodo oyinbo

Putin Ask Xi Make Russia-China Visa-Free Travel Permanent

By: Mariam Ajayi Putin ask Xi Jinping make Russia-China visa-free travel permanent for Russia and China citizens. Putin and Xi meet during di 26th Shanghai Cooperation Organisation summit, where leaders from Russia, China, Iran, Pakistan and other member countries gather for di meeting. Xi say di organisation get important work to do by helping to keep peace and stability for di region. Xi also say di relationship between China and […]

todaySeptember 1, 2026 11

obodo oyinbo

Russia-Ukraine Attacks Kill At Least 19 People

  By: Kofoworola Olayinka   At least 19 people die on Sunday after Russia and Ukraine launch fresh drone and missile attack, with both side reporting heavy attacks across different areas. Ukrainian drones reportedly kill five people for Russia’s Rostov region, while three others die for Belgorod, Kursk and Moscow during di attacks. For Ukraine, four people die for areas under Russian control, while Russia Defence Ministry say dem intercept […]

todayAugust 17, 2026 22

International

Russia Demands US, Turkey Explain Weapons To Ukraine

By: Kofoworola Olayinka   Russia on Tuesday demand explanation from United States and Turkey over possible weapon shipment to Ukraine, after US Congress documents reveal rocket, cluster munition and ATACMS missile   Foreign Ministry spokeswoman Maria Zakharova say Moscow wan know who arrange di shipment, how dem go transport am and when e go reach Ukraine.   She accuse US and Turkey of bias, warning say more weapon no go […]

todayAugust 17, 2026 19

obodo oyinbo

Ukraine Drone Attack Kill 12 People for Russia

By: Esther Daniel Ukrainian drone attack don kill at least 12 people and wunjure 39 others for Nizhnekamsk, Tatarstan, Russia, on Monday, as Kyiv target di energy-rich region more than 1,000 kilometres from Ukraine because of Russia’s war against Ukraine. Local officials say di attack hit near oil facility, while unverified videos show thick black smoke for di area, as both sides continue to increase long-range attacks. For Ukraine, local […]

todayAugust 10, 2026 22

obodo oyinbo

Blood Don Flow, Drone Strike Scatter Russia Beach As Seven People Kpai

By: Esther Daniel Sunday fun turn nightmare as drone strike hit Arkhipo-Osipovka beach for Krasnodar, Russia, kill seven people including three pikin and throw di area into panic. Gofnor Veniamin Kondratyev accuse Ukraine of targeting civilians, say 40 people wunjor and 17 pipo still dey hospital for treatment. People wey witness di attack tok say dem hear gunfire before one heavy blast as Russian air defence try stop di drone […]

todayAugust 4, 2026 17

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds