By: Kofoworola Olayinka
According to di latest update, US Presido, Donald Trump mehn, mehn dey arrangr ground to meet Ukraine and Europe leaders for Miami today Friday to find how dem go take stop Russia war against Ukraine.
Trump main man naim tie di mata for head like gele, Steve Witkoff, and im son-in-law, Jared Kushner, go bring new plans wey dem dey hope say go help stop di war.
According by Ukraine Presido, Volodymyr Zelensky, news update, say di meeting go last two days, with di hope say e go end di war.