Sambisa Forest

2 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Boko Haram Attack School For Borno, say dem kidnap Students

By : Jolayemi Olajide Nor be small gbege for borno, say jaguda boy, allegedly boko haram go kidnap Some students for Mussa Primary and Junior Secondary School for Askira-Uba Local Government Area of Borno State early Friday morning. Sources say di attackers use motorcycles enter di community, just about 10 to 15 minutes after soldiers finish patrol and leave di area close to Sambisa Forest. Deputy Speaker of Borno State […]

todayMay 15, 2026 10

obodo oyinbo

NAF Airstrike Kpai Several Terrorists For Sambisa Forest

Nigerian Air Force (NAF) say dem do commando through Air Component of Operation HADIN KAI carry out precision airstrike for Yuwe axis inside Sambisa Forest on Monday, kpai several terrorists. According to NAF tuk, tuk, Air Commodore Ehimen Ejodame, di operation follow credible intelligence wey Intelligence, Surveillance and Reconnaissance (ISR) confirm, Say na only terrorists dey inside fortified bunkers and structures wey collect wetin nor good. NAF say the attack […]

todayApril 21, 2026 11

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds