Sanwo-Olu news

3 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Sanwo-Olu Revisit GNI Building, Say 8 People Kpai

By: Rilwan Agbomeji Oga govo of Lagos state, Babajide Sanwo Olu don go back see di extent of damage for di Great Nigeria Insurance (GNI) building on Lagos Island for Balogun market wey burn last wee. Oga govo say so far na 8 pipo dem don confamate dead for di ugly marra. Visiting di site on Friday 2 January, 2026, di govo give a total breakdown of wetin relly hapun […]

todayJanuary 2, 2026 8 2

Lagos

Sanwo-Olu Salute Lagos Pipo Grit, Promise To Run Matas Well For 2026

By: Rilwan Agbomeji Lagos State Governor Babajide Sanwo-Olu wan finish Lagosians with hailings say dem get strong mind, dat dem sabi somtin, and sabi cooperate. Di senior man of di state sukili dis one for im 2026 New Year message, e promise say im govment go focus more on people mata and hear wetin dem need. Sanwo-Olu yarn say everybody go need patience and join bodi, and im go dey […]

todayJanuary 2, 2026 9

Lagos

BSMH 6.0: Sanwo-Olu Go Show As Experts Reason Social Media, AI And Ethics Matter

Lagos State Governor, Babajide Sanwo-Olu go show face for di 6th edition of Bodex Social Media Hangout (BSMH 6.0) wey go happen from Friday, November 21 to Sunday, November 23, 2025. Di event wey carry di theme, “Social Media & A.I Influence: Transforming Yourself, Services & the Society,” go touch how innovation, influence and integrity dey shape today’s digital world. Di convener, Bodex Hungbo, yarn say di three-day program go […]

todayNovember 11, 2025 9

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app