Lagos Police Blow Hot, Clear School Bombing Tori
By: Esther Ayoola Lagos State Police Commissioner, CP Olohundare Jimoh through di command tuk, tuk, SP Abimbola Adebisi don sama beta warning to all Aproko pipo for Lagos to stop di spread fake news. Dis warning follow news comot, afta aproko pipo begin spread rumor say, jaguda boys dey plan bomb two private schools for Ikeja. Adebisi explain, say Di Human Resources Manager and Chief Security Officer of di schools […]