Oyo Police Kpai Two Kidnappers As Dem Rescue Former Power Minister Adelabu Sister
By: Esther Ayoola Oyo State Police Command don kpai two suspected kidnappers inside di sharp operation wey dem do on Saturday night to rescue former Minister of Power sister, Busayo Adelabu-JohnPaul, and her 12-year-old twin boys. Di Commissioner of Police for di state, Abimbola Olugbenga, naim sunch dis mata for Ibadan on Sunday, unto how dem take recover heavy weapons, juju wey dei kidnappers dey use. CP Olugbenga explain say […]