Presido Tinubu Hold Emergency Security Meeting Wit Service Chiefs
Wi oga Presido, Bola Tinubu don hold closed-door meeting for Presidential Villa, Abuja with Chief of Defence Staff Olufemi Oluyede and one French General. Say di meeting, na part of beta collaboration to tackle Naija security wahala wey dey ground. Di President sti do emergency security meeting, join all service chiefs and intelligence heads wey dey di country. People wey attend include Army, Navy, Air Force chiefs, DSS, NIA […]