National

Presido Tinubu Hold Emergency Security Meeting Wit Service Chiefs

todayApril 14, 2026 3

Background
share close

Wi oga Presido, Bola Tinubu don hold closed-door meeting for Presidential Villa, Abuja with Chief of Defence Staff Olufemi Oluyede and one French General.

Say di meeting, na part of beta collaboration to tackle Naija security wahala wey dey ground.

Di President sti do emergency security meeting,  join all service chiefs and intelligence heads wey dey di country.

 

People wey attend include Army, Navy, Air Force chiefs, DSS, NIA and Inspector-General of Police, all to strengthen security work.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app