Seyi Makinde

3 Results / Page 1 of 1

Background

National

Makinde Open New Meeting House For PDP For Oyo State

By: Esther Ayoola Oyo State Govo, Seyi Makinde, don declare say di pipos democratic Party nor get any problem, say pipo wey im dey call “vagabonds” don comot for di parti Makinde yarn dis one on Tuesday for Ibadan during unveiling of Oyo State PDP secretariat. Di Oyo state govo dey tuk dis tuk, afta former Rivers State govo, Nyesom Wike, on Monday for PDP NEC meeting for Abuja vow […]

todayFebruary 4, 2026 4

National

Makinde Draw Line say APC No Be My Option

By: Esther Ayoola Oyo State Govo, Seyi Makinde don clear di air wetin make am buy waka enter Aso rock, say e nor get any plan to leave Pipos Democratic Parti. E tuk dis one afta e go see President Bola Tinubu for Aso Rock on Thursday. When tori pipo block am for gate, as e dey come out from Aso rock, con ask am if e wan join di […]

todayJanuary 23, 2026 7

Politics

PDP Wahala: Wike People No Gree Talk Zoning with Makinde, Diri

Wahala dey inside PDP as Wike camp don reject zoning meeting wey Governor Makinde and Governor Diri hold for Lagos ahead of the party’s national convention wey go happen for Ibadan in November. Dem say the meeting no follow process, say many key PDP leaders from South-East and South-South no dey invited. Dem call the summit illegal and selfish, and warn say any decision from am no go hold water. […]

todayAugust 22, 2025 32 3

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app