South Africa Prepare To Recall Dia Soldiers From Congo UN Mission
By: Esther Ayoola South Africa say dem don wash hand comot DR Congo mata say dem dey remove dia soldiers wey dey for UN peacekeeping mission for Democratic Republic of Congo (MONUSCO) afta almost 30 years. President Cyril Ramaphosa nai dey yarn dis one give UN Secretary-General Antonio Guterres. U sabi say, South Africa na one of di top 10 countries wey dey give troops to MONUSCO, with over 700 […]