insert_link 3 Sports Super Eagles Hammer Côte d’Ivoire 3–0 as Dem Begin Title Defence Super Eagles don begin dia title defence for di 13th West Africa Deaf Football Tournament with serious fire, as dem knack Côte d’Ivoire 3–0 for inside Moshood Abiola National Stadium, Abuja, on Thursday. Even though first half end goalless, second half na different story as naija boys wake up and fire three correct goals wey leave di Ivorians confused. Di win na bold statement say Nigeria no come play, dem […] todayAugust 22, 2025 5 3
insert_link 9 Sports NPFL 26: Ilorin Stadium Go Host Niger Tornadoes vs Nasarawa United Clash Niger Tornadoes first match for di 2025/2026 NPFL season no go happen for their home ground again. Di game wey dem suppose play against Nasarawa United don shift go Ilorin Township Stadium. Di match go now hold on Wednesday, 27th of August, 2025. Wetin cause di change? NPFL talk say di stadium for Minna Bako Kantagora Stadium no meet di required standard wey clubs suppose get under the Club Licensing […] todayAugust 22, 2025 7 9
insert_link 59 Sports 2026 WCQ: South Africa Fit Lose Points For Using Player Wey No Suppose Play Bafana Bafana wey be South Africa team don jam wahala for dia road go 2026 FIFA World Cup sake of yellow card gbege wey concern dia midfielder, Teboho Mokoena. According to wetin majic828.co.za talk, tori dey fly say Mokoena no suppose play for Bafana Bafana matchday 5 game against Lesotho, and e fit affect dia chance to qualify. Mokoena chop yellow card for dia first match wey dem play against […] todayMarch 25, 2025 731 59