Iran Attack Ship For Strait of Hormuz
Global oil price don jump up afta jaguda pipo go attack at least three ship for Strait of Hormuz. UK Maritime Trade Operations Centre (UKMTO) report, na im dey report dis one say, di jaguda boys attack Two ship for Kena. Say dis one sef na based on say Iran dey strike back Middle East aftA US and Israel bomb Iran. Iran don warn say dem nor go allow any […]