Supreme Court Nigeria

3 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

CJN Kekere-Ekun open computer System For Supreme Court Workings

Di Chief Justice, wey be di number judgii for Nigeria, CJN, Justice Kudirat Kekere-Ekun, don announce anoda ogbonge update wey go sharpen Naija Supreme Court like cutlass. Di senior woman yanyanpu dis mata during the NBA Lagos Branch Law Week 2026 on Monday. She fry fry mouth, say di court go soon start to use one new digital system, wey dem dey call, National Case Management System (NCMS) to follow […]

todayJune 30, 2026 11

National

ADC Leadership Crisis, Supreme Court To Hear David Mark Appeal For Abuja Tuesday

Say Supreme Court of Naija go hear appeal on Tuesday for Abuja, where di court go decide mata wey involve leadership wahala of African Democratic Congress. According to appeal wey David Mark and im lawyer file, say make court hellep to stop execution of Court of Appeal ruling of March 12, so dat status quo go remain. Dem sti ask say make Independent National Electoral Commission no change ADC national […]

todayApril 13, 2026 28

OBODO NAIJA

CJN Kudirat Kekere-Ekun Blast ‘Cash-and-Carry’ Lawyers

Senior woman chief justice of Nigeria, Kudirat Kekere-Ekun don warn say dis “cash-and-carry” way wey some lawyers dey carry practice law now dey spoil di image of di profession and fit damage justice system for Nigeria. She yarn dis one for 2026 NBA Legal Practice conference, say make lawyers wake up and return to correct ethical behavior wey go protect clients and di law. Kudirat still use di opportunate  tuk […]

todayApril 9, 2026 14

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds