Lagos Gorment Catch Task force Members Wey Dey Harass Drivers
Lagos gorment don gbab three taskforce boys wey dem dey call “Omotaku” say dem dey harass drivers for Lagos highway Commissioner for Environment and Water Resources, Tokunbo Wahab, yarn dis for im verified X page on Thursday. According to Wahab, di Omotaku dey always dey disturb drivers once dia car spoil for Lagos highways, dey force dem to give money or things. Di gornment catch dem make dem stop dis […]