Presido Tinubu Cut Chain For Religious Leaders Help Fight Terrorism And Kidnapping
By: Yusuf Abuh Wi oga Presido, Bola Tinubu don cut chain dey ginger religious and spiritual leaders make dem preach dia preaching against jaguda boys, kidnapping, banditry and di use of religion to justify violence. Tinubu make di call on Sunday for Kano through di Secretary to di Government of di Federation, George Akume, during di Grand Maulud of Sheikh Ahmad Al-Tijani. Baba say religious leaders get important role to […]