Police Gbab Suspected Cultist For Ikorodu
Di Lagos State Police command don gbab one suspected cultist, 36-year-old Muyideen Olatunbosun, during anti-crime patrol for Idi-Iroko, Ogolonto and Agric area of Ikorodu. Police gbab am as dem dey do patrol for that side, collobi better informate on top some doings, kon stop and search di suspect body, na so dem see one rubber-made pistol, one axe, criminal charms and one hard drug wey dem call “Ice”. Di suspect […]