Tinubu 2027

4 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

APC Boast Say Dem Go Pull Over 10 Million Votes Again For Tinubu

By: Esther Ayoola Oya, look wetin dey sup for politics: Di National Chairmo of APC, Nentawe Yilwatda, don rake full newspaper say im party go collobi pass 10 million votes for di 2027 presidential election. Yilwatda yarn dis one for TV sit down tuk on Monday afta President Bola Tinubu win di party presidential primary with 10.9 million votes. Im explain say, di reason why im dey get dis kind […]

todayMay 26, 2026 12

Lagos

Lagos Renewed Hope Group Back Tinubu For Second Term, Support Hamzat For Governor

By: Esther Ayoola One political group wey call demselves, Renewed Hope Network (RHN), Lagos branch, don endorse di number one man of Naija, President Bola Tinubu, to run again for 2027 election. Dem also support Lagos Deputy Governor, Dr Obafemi Hamzat, to run for Lagos governorship for 2027. Di group make dis announce for prayer meeting wey dem hold for Tafawa Balewa Square for Lagos Island, wia big political mehns […]

todayMay 11, 2026 11

Lagos

Lagos To Do Prayer Meeting For Tinubu’s Re-Election

By: Esther Ayoola Say like dis Lagos Religion pipo wam enter prayer, dat, nothing less dan 55,000 Nigerians naim go gather for Tafawa Balewa Square on Sunday for special prayer for Naija and President Bola Tinubu re-election. Di Director-General of Renewed Hope Network for Lagos, Mohammed Danmole, naim tuk dis one for press briefing for Ikeja on Thursday. Say di prayer go bring Muslims and Christians together to ask for […]

todayMay 8, 2026 16

National

Vice Presido Shettima Help Tinubu Submit Im APC Nomination Form Officially

By: Esther Ayoola Vice Presido, Kashim Shettima don officially submit President Bola Tinubu nomination and expression of interest form for All Progressives Congress, preparing for 2027 election. Di vice presido carry di form go give APC national leadership for official submission on Thursday. Shettima clear matas, say one tin na to submit form, di oda tin, na for all stakeholder to deliver dia unit, calling on party members like governors, […]

todayMay 8, 2026 13

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds