TINUBU ADMINISTRATION

5 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Minority Lawmakers Drag Tinubu Gorment Over Insecurity, Hardship

By : Jolayemi Olajide Nor be small fire for wi house of representative today, wia  minority caucus drop bars say, President Bola Tinubu nor dey try at all,  dat   insecurity wan finish di giant of Africa. Dem yarn dis one for National Assembly for Abuja, according to  Minority Leader Fred Agbedi,  Nigeria don enter one of im worst period since 1999 democracy, say dis one, na demonstration of craze . […]

todayJune 17, 2026 7

OBODO NAIJA

President Tinubu Replace Adelabu, Tuggar With New Ministers

Wi oga Presido, Bola Tinubu don go swear for two new ministers, Joseph Tegbe as Minister of Power and for Sola Enikanolaiye as Minister of State for Foreign Affairs for Aso Villa, Abuja. Di swearing-in ceremony hapun on Monday inside di Council Chamber with top gornment officials and family members present. Di appointment follow di resignation of former ministers Adebayo Adelabu and Yusuf Tuggar, wey leave office to contest election […]

todayJune 9, 2026 10

National

Presido Tinubu Arrange Nepa Man Dr. Mulisiu Oseni As Nerc Chairmo

By: Rilwan Agbomeji Presido, Bola Ahmed Tinubu don appoint  ogbonge  nepa man Dr. Mulisiu Oseni, as new chairman of di Nigerian Electricity Regulatory Commission afta senate confirm di board members for abuja. Dis one mean say,  presido Tinubu don drop Abdullahi Ramat wey im nominate earlier to replace former Chairman, Sanusi Garba. According to presido tuk tuk persin, Bayo Onanuga, di move na to make sure say strong and effective […]

todayDecember 19, 2025 48

National

Tinubu Yarn Say Naija No Suppose Dey Poor At All

President Bola Tinubu talk say Nigeria get plenty solid minerals and no get reason to dey poor. Dia for 2025 Nigeria Mining Week for Abuja, Tinubu, wey Secretary to Government of Federation, Senator George Akume represent, yan say, “Naija no suppose poor because of dia resources and talented people. Di challenge be to use dia potentials make better life for all. Make we turn minerals to miracles of development. ‘Minerals […]

todayOctober 16, 2025 30

Politics

ADC : Tinubu Government Na The Most Divisive For Nigeria History

African Democratic Congress (ADC) don accuse President Bola Tinubu government say na the most divisive government wey Nigeria don ever get. Dem talk say the government dey manipulate official infrastructure data to cover nepotism and regional bias. For one statement wey dem release on Tuesday, ADC National Publicity Secretary, Mallam Bolaji Abdullahi talk say the recent federal government infrastructure report wey carry title “Infrastructure Equity for Every Region. Progress for […]

todaySeptember 3, 2025 44

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds