Tinubu government

3 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

FG Clear Air, Say Light Bill No Go Rise Now

By: Esther Daniel Federal Gornment don clear Nigerians say no plan dey to increase electricity tariff, as Power Minister Joseph Tegbe tok say Tinubu gornment wan focus on better light, no be higher bill. Tegbe yarn dis on Friday for Abuja, say gornment main target na make more Nigerians get steady electricity, everybody get meter, and people pay only for di light wey dem use. Di Minister still reveal say […]

todayJuly 31, 2026 14

OBODO NAIJA

Defence Minister Say Soldiers Salary Increase Dey Come Soon

By: Esther Daniel Defence Minister General Christopher Musa don say President Bola Tinubu go soon announce salary increase for Nigerian Armed Forces personnel to improve dia welfare. Musa talk dis through him media aide, saying di move na part of government plan to reward soldiers for dia sacrifice and service to di nation. Di minister remind Nigerians say military pay don rise from N49,000 to N100,000 during him time as […]

todayJuly 28, 2026 12

National

Atiku Demand Make Dem Probe N17.5tn Pipeline Security Money

Former Vice Presido, Atiku Abubakar don drag President Bola Tinubu gornment for Abuja on Sunday, say how dem spend N17.5tn on pipeline security and related wahala for just one year. Na for inside statement wey dem wrap like moi moi through di Atiku news waka waka dem, on Sunday, in yanyanpu dis one say,  di money pass 12 years wey Nigeria dey pay fuel subsidy wey dey help millions of […]

todayDecember 1, 2025 18

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds