Trump latest news

2 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

Trump Share Hope Say U.S, Iran Don Dey Near Peace Deal

By : Jolayemi Olajide US President Donald Trump  say, like dis  America  go soon settle with Iran through agreement, however say if the tuks scatter, US go continue heavy bombing. Di US presido put dis one for Truth Socials explaining say  E even stop one short military operation for Strait of Hormuz because of di peace deal with Iran. However, Iran never answer di new proposal from America, as dia […]

todayMay 7, 2026 13

National

Trump Threats: Soldiers Don Pound Terror Bases For Key States

Di Nigerian military don intensify land and air operations for parts of di North after US President Donald Trump threaten say e fit deploy American forces to Nigeria if killing of Christians no stop. Trump yarn for him Truth Social post say e don tell US Department of War make dem prepare for “possible action” if di persecution continue, and warn say US fit stop all aid to Nigeria if […]

todayNovember 11, 2025 13

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds