obodo oyinbo

Trump Share Hope Say U.S, Iran Don Dey Near Peace Deal

todayMay 7, 2026 4

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

US President Donald Trump  say, like dis  America  go soon settle with Iran through agreement, however say if the tuks scatter, US go continue heavy bombing.

Di US presido put dis one for Truth Socials explaining say  E even stop one short military operation for Strait of Hormuz because of di peace deal with Iran.

However, Iran never answer di new proposal from America, as dia foreign ministry talk say dem still dey study di plan before giving final response through Pakistan mediator.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds