TUC

2 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

TUC Explain How Naira Stability Take Dey Marry Minimum Wage

Nigeria Workers’ Day don bring fresh talk about whether salary increase really dey help workers. TUC President Festus Osifo na im yarn dis one for interview untop di spirit of workers day celebration. According Osifo wage increase and currency value dem be Ejima, must work together to improve workers’ buying power.

todayMay 1, 2026 13

Economics

Fuel Wahala: TUC Don Vex, Give Govt 14 Days Strike Warning Over 5% Consumption Tax

The Trade Union Congress of Nigeria, TUC, don give Federal Government 14-day ultimatum to cancel the proposed five percent tax on petroleum products or make dem ready for nationwide strike. TUC President, Festus Osifo, for one statement on Monday, describe the policy as “economic wickedness” wey go make Nigerians wey already dey suffer go suffer more. According to the statement: “The Trade Union Congress of Nigeria (TUC) totally reject Federal […]

todaySeptember 8, 2025 42

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds