FG Confirm Say Naija Plane, Soldiers Free Afta Tuggar Meet Burkina Faso Oga
By: Rilwan Agbomeji Federal Government don clear say Burkina Faso don finally free Naija Air Force aircraft and di 11 soldiers wey dem hold afta plane force land. Di gist break Wednesday night, as Foreign Affairs Ministry mouthpiece, Kimiebi Ebienfa, confirm say aircraft and soldiers don comot for detention. Di release come sharp-sharp afta Foreign Affairs Minister, Yusuf Tuggar, go sit-down talk face-to-face with Burkina Faso strongman, Ibrahim Traoré, for […]