Tuoyo Cry Out Say NDLEA Brutalize Am After Lagos Nightclub Raid
Former Big Brother Naija housemate, Tuoyo Ideh, don open up about wetin happen during NDLEA raid for Proxy Nightclub, Victoria Island, Lagos, wey lead to him arrest with over 100 other people on Sunday, October 26. For video wey he post for Instagram on Monday, Tuoyo talk say he go di club as a promoter after he help clients book table before NDLEA officers and soldiers storm di place. He […]