UN Secretary-General António Guterres

2 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

AI Misuse Fit Put Children For Online Danger

By: Olabisi Olatunji United Nations don warn gornments and tech companies make dem protect children from harmful use of AI, as more than eight out of every 10 young pipo between 15 and 24 years, now dey online worldwide. Di UN give dis warning on Tuesday, August 11, 2026, for new brief wey dem release for New York, tok say young pipo use AI anyhow, fake information and online harassment. […]

todayAugust 11, 2026 16

obodo oyinbo

U.N Oga Guterres Beg US, Iran To Hold Serious Tuks

UN Secretary-General António Guterres like dis dey  call for serious tuk between United States and Iran, say make dem follow international law. E talk dis one to journalists for UN headquarters for New York on Tuesday. Guterres say humanitarian and legal responsibilities dey ignored for di Middle East mata and other places, and dis dey cause serious chaos, suffering and destruction.

todayApril 15, 2026 21 2

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds