Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
UN Secretary-General António Guterres like dis dey call for serious tuk between United States and Iran, say make dem follow international law.
E talk dis one to journalists for UN headquarters for New York on Tuesday.
Guterres say humanitarian and legal responsibilities dey ignored for di Middle East mata and other places, and dis dey cause serious chaos, suffering and destruction.
Written by: Ridwan Agbomeji
UN UN Secretary-General António Guterres
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026