UNITED STATES OF AMERICA

3 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

Iran Deny Fresh Peace Tuks With United States

Iran don wash hand comot from reports say dem do any peace tuk with di United States of America. Dis na after, President Donald Trump tuk say, yesterday, wey be Monday, say dem go open new chapter for di book of life, and arrange di peace tuk . Iran Foreign Ministry  say nothing like dat oh, infact no discussion even though US match break small for di attack wey dem […]

todayAugust 4, 2026 20 3

International

US Don Make Immigrant Visa Rules Harder Again

United States Department of State, DoS, don talk say from November 1, 2025, every immigrant visa applicant must attend their interview for the consular district where dem live or, if dem request, for their country of nationality. Right now, applicants fit choose where dem wan go for visa interview. But under the new rule, that flexibility don end. The DoS explain say the change na part of Trump administration effort […]

todaySeptember 8, 2025 33

International

Tennessee State For America Go Start Gun Safety Class For Pikin

Pikin as young as five go dey take gun safety class this year for Republican-run Tennessee, na the first state for America wey pass law wey make dis kind class mandatory. The state legislature pass the bill for 2024, and the law go start for public schools when the new academic year begin after summer. The education department for Tennessee put guideline wey talk say pikin dem from five to […]

todaySeptember 3, 2025 33

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds