unwanted pregnancy in IDP camp

1 Result / Page 1 of 1

Background

National

Shock As Cases Of Unwanted Belle And Abortion Burst Out For Benue IDP Camp

For inside di Makurdi Ultra Modern International Market, thousands of displaced people from Yelewata community for Guma LGA, Benue State don turn di abandoned market to dia new home after dem run from dia village when armed herdsmen attack on June 13. But inside all di struggle for survival, one serious wahala don burst out – reports of unwanted belle and unsafe abortion among women and girls for di camp […]

todayNovember 7, 2025 6

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app