URBAN DEVELOPMENT

2 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Lagos Ministry Of Land and Deve Share Plans on How Dem Wan Take Turn Lagos To Mega City

By : Jolayemi Olajide Na true say nobody fit build room and parlour for one day, but with ogbonge plans, senior men still package the great Rome. Dis na di reality as di Lagos State Ministry of Physical Planning and Urban Development roll out dia plans for dia 2026 Annual Press Briefing. Commissioner for di Ministry, Oluyinka Abiodun yarn plenty for di meeting including how dem dey take collect land […]

todayMay 29, 2026 8

Lagos

“Why Carter Bridge Must Comot Road, Na Federal Controller Of Works Talk Am”

Federal Controller of Works for Lagos State, Kehinde Olukorode, don check Carter Bridge come talk say di old bridge don pass im time wey e suppose dey useful, and people no fit dey trust am again for safe waka. As e dey talk for one television programme, Olukorode wey be engineer, talk say di bridge, one of di three major roads wey connect Lagos Island and Mainland, don reach di […]

todaySeptember 16, 2025 34

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds