URBAN REGENERATION

1 Result / Page 1 of 1

Background

Lagos

LASG Don Start Urban Regeneration For Lagos Island

Lagos State Ministry of Physical Planning and Urban Development, Office of Urban Development, join hand with Lagos Island Local Council Development Area (LCDA) on Thursday lay foundation for building one ultra-modern shopping mall for the place wey dem demolish iron rod market for Pelewura, Adeniji Adele, Lagos Island. For the groundbreaking ceremony, Special Adviser to Governor on Urban Development, Dr. Olajide Abiodun, talk say the mall go bring life back […]

todaySeptember 4, 2025 8

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app