US Iran tensions

3 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

Strait Of Hormuz Still Closed As Iran, US Gbege Demselves For di Waterway Iran don insist say Strait of Hormuz still dey closed despite tikili agreement with Oman.

By:Mariam Ajayi Accordingt by di Deputy Foreign Minister, Kazem Gharibabadi say US must first return to im commitments before dem fully open di waterway. U sabi say, US President Donald Trump say all mines (dat navy bomb) for di international waters of di strait don clear and warn say any ship wey try plant new bomb ehn go dance osurugede dance, dem never shishonshi. Meanwhile, US State Department say Washington […]

todayAugust 26, 2026 3

obodo oyinbo

US And Israel Join Body Put Naval Blockade On Iran Ports

Prime Minister Benjamin Netanyahu don decide  say Israel go support US President Donald Trump plan to put naval blockade on Iran, and say dem dey work closely with America. US military don announce say dem go start the blockade for all Iranian ports after tuks with Iran jam beta rock. Trump also tuk say dem go block the Strait of Hormuz, wey be very important trade route, until Iran open […]

todayApril 13, 2026 33

obodo oyinbo

Trump Warn Say E Go Hit Iran 20x Harder If Dem Try Am Stop Oil Flow

By: Esther Ayoola U.S. Presido, Donald Trump don promise to hit Iran “twenty times harder” if dem block oil tankers for Strait of Hormuz. and say di war go end “very soon.” Meanwhile Plenty pipo gather for Iran dey show support for new Supreme Leader Mojtaba Khamenei, say na im go decide wen di war go end, not be US. Iran sti dey fire back  Israel and US properties for […]

todayMarch 10, 2026 17

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds