obodo oyinbo

Trump Threatens Iran Say Economy Fit Destroy

todaySeptember 21, 2026

Background
share close

By: Mariam Ajayi

US Presido Donald Trump don warn Iran say if dem no reach agreement with America, e fit  wipe Iran out or make dia economy rot.

Trump give di warning during Fox News interview on Sunday, as tension dey rise ahead of United Nations General Assembly for New York dis week.

Meanwhider, Iran military don warn say any fresh US attack go bring painful retaliation across Middle East, with American positions and any regional country wey support di attack becoming possible targets.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds