Winter Storm Kill 11 People Across US
By: Esther Ayoola Say, one strong storm sweep across di United States kpai at least 11 people on Monday, as authorities warn residents make dem stay off road because of dangerous weather. Di storm wey dem dey call dump snow, do wetin nor good and na so freezing rain from Texas reach New England, spoil light and flight cancel across many states. New York City Mayor, Zohran Mamdani, tuk to […]