Pope Leo XIV Beg Authorities Make Peace Return To Iran
By: Esther Ayoola Pope Leo di fourteen XIV say, worry dey wound am wetin nor good, as di war for Iran dey spread enter oda countries for di Middle East. E tuk say di fight wey don reach nine days since US and Israel attack Iran dey bring hate to di region. Oga Pope dey beg authorities, make dem stop di fight quick and start tuk for peace.