Venezuela earthquake

5 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

UN Beg World Pipo to Bring $296m To Help Venezuela Earthquake victims

By Oluwatosin Ibrahim Di United Nations like dis now don dey beg for 296 million dollars to support Venezuela based on di  deadly earthquake  wey go kpai l more than 3,600 people and leave thousands homeless and missing. UN humanitarian chief, Tom Fletcher, say although donors don already contribute about 300 million dollars, dem still need more  attention to help 1.3 million people within di next six months. Venezuela Foreign […]

todayJuly 9, 2026 14

obodo oyinbo

UN, Partners Rush Help For Venezuela Earthquake Victims

By: Yusuf Abuh United Nations and im joinbodi partners don decide say dem go increase dia help for for Venezuela after two wicked ejima  earthquakes touch di country wetin nor good. UN tuk, tuk person, Stéphane Dujarric tok dis one for news conference for New York on Monday, say dem go continue to support everybody wey di disaster touch. U sabi say, di two earthquakes wey measure 7.2 and 7.5 […]

todayJuly 7, 2026 11

obodo oyinbo

US military Rush Open Port For Aid

US military like dis dey fire doings to reopen one major port for La Guaira, Venezuela, to hellep rescue pipo after ejima earthquakes wire di country last week. Five days after di quakes level, whole blocks of buildings, like dis na family members dey cry blood say di don kpai over 1,700 pipo and thousands still dey miss. One temporary matuary inside di port area full with deadibody Forensic doctors […]

todayJune 30, 2026 17

obodo oyinbo

Venezuela Earthquake Kpai 188 Pipo As Of Thursday

By: Yusuf Abuh Death toll from di strong earthquake wey shake Venezuela don rise reach 188 people, while 971 pipo don sustain injury, according to government officials. Dem say about 30 aftershocks don hapun since di two big earthquakes of 7.2 and 7.5 magnitude hit di country on Wednesday. Di disaster make plenty buildings for Caracas collapse and force authorities to close di main airport as rescue workers still dey […]

todayJune 26, 2026 17

obodo oyinbo

Venezuela Two Heavy Earthquake Destroy Buildings

By: Yusuf Abuh Omo, na two heavy earthquake naim don hit Venezuela back-to-back, and e  scatter buildings for di capital city, Caracas. Di country Acting Presido, Delcy Rodriguez, don declare state of emergency sharp-sharp and say dem don close airport for di mata. US Geological Survey (USGS) talk say di first earthquake get 7.2 magnitude and na hunder ground for west of Moron community, inside di country Caribbean coast. Just […]

todayJune 25, 2026 18 1

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds