INEC Explain Vote Buying, Punishment And Wetin Voters Suppose Do
Di Head of Department, Voter Education and Publicity, INEC Lagos State, Esther Emeh, don explain wetin vote buying and selling mean, di punishment for anybody wey chook hand and how voters fit report offenders. Emeh tok dis one during for siddon tok with Konfam FM today, Thursday, November 5, 2026. She explain say vote buying and selling mean and also draw ear give pipo wey dey chook hand inside dis […]