Ukraine Accuse Russia say Dem Use Girls Target Dem
By : Shalom Ovie Ukraine police boss don accuse Russia say dem dey recruit teenage Ukrainian girls to carry out attacks against Ukrainian soldiers, after dem arrest one 17-year-old girl wey link to poisoning and killing of one soldier. For interview wey Ukrainian news outlet Cenzor.NET publish, Ivan Vyhivskyi talk say Russian agents don arrange 6 contract killings this year through Telegram, and Ukrainian authorities only manage block 1 […]