Trump Clear marras On China Role Of Iran Bombing US Base
By: Mariam Ajayi US presido Donald Trump, don clear tatafo say make dem rest, which one be China naim supply Iran informate to Bumb Jordan, kpai three US Army. Trump yarn dis one inside Air Force One airplane, senior man first laugh, say US sef dey Spy China, dat one nor be news, and dat di mata sef nor get evidence. Di Senior man Presido, sti clear mata say di […]