obodo oyinbo

Trump Clear marras On China Role Of Iran Bombing US Base

todaySeptember 14, 2026 3

Background
share close

By: Mariam Ajayi

US presido Donald Trump, don clear tatafo say make dem rest, which one be China naim supply Iran informate to Bumb Jordan, kpai  three US Army.

Trump yarn dis one inside Air Force One airplane, senior man first laugh, say US sef dey Spy China, dat one nor be news, and dat di mata sef nor get evidence.

Di Senior man Presido, sti clear mata say di one wey dem nor go take, im clear China Presido,  Xi Jinping, make dem nor try ma sell weapon to Iran, and dat China presido dey enter US by 24th September.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds