Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
todayJanuary 1, 2026 6 8
By Ebi Oboko
Chairmo of the Presidential Fiscal Policy and Tax Reforms Committee, Taiwo Oyedele, don clear air, say Nigeria new tax law no go allow government agencies debit people bank account.
E talk say taxpayers go dey declare their income by themselves and pay tax according to wetin dem earn.
Oyedele talk this one for TV interview wey e share for X on Wednesday, as e explain how the tax system go work and how dem go protect small businesses and vulnerable Nigerians.
Written by: News Editor 1
new tax law implementation Nigeria tax policy update Nigeria tax reform 2026 Taiwo Oyedele explains tax law tax law explanation Nigeria
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025