Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Like dis now Iran dey say if US attack dia power plant, dem go shut down di whole of Strait of Hormuz.
US and Israel still dey bomb Iran, and na so Israel dey collect plenty Iranian missile.
Israeli Prime Minister Benjamin Netanyahu talk say dem go destroy Iran, after one of Iran calculated attack wunjor about 180 people for Arad and Dimona.
Written by: Ridwan Agbomeji
Iran-US Tensions Middle East crisis 2026 Strait of Hormuz closure Tehran Hormuz crisis
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026