National

Tinubu Change Kaduna School name to Shehu Musa Yar’Adua

todayJune 12, 2026 6

Background
share close

By : Shalom Ovie

Wi oga Presido, Bola Tinubu don rename di Institute of Petroleum Studies for Kaduna to General Shehu Musa Yar’Adua University of Geological Sciences and Engineering Technology.

E make di announcement on Friday during im Democracy Day speech for Nigeria.

Tinubu tuk say di move na to honour di late Shehu Musa Yar’Adua for im contribution to Nigeria democracy journey.

 

 

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds