Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Wi oga Presido Bola Tinubu don goodwill message for Muslims for Eid-el-Fitr on Friday, a wey mark end of Ramadan.
Him drop dis message on Thursday through him spokesman, Bayo Onanuga, for Abuja.
Baba Seyi say make Muslims use di festival reflect on di spiritual lessons of Ramadan like discipline, sacrifice, compassion, and devotion to God and humanity.
Im con sti press tuk say dis kind reflection fit help promote unity, peaceful coexistence, and better service to people.
Written by: News Author
Bola Tinubu Eid Message Eid el Fitr Nigeria Tinubu Muslims Greeting Tinubu Sallah Message
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026