Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Wi oga Presido, Bola Tinubu don write National Assembly make dem increase di 2026 budget by ₦9 trillion, from ₦58.4 trillion go ₦67.4 trillion.
Oga Senate Presido, Godswill Akpabio, read di letter for Senate floor on Tuesday.
Tinubu tuk say di increase go hellep manage gorment mata wella .
E also say e go cover past legal commitments, manage gornment debt, and fund few important projects without stress for domestic market.
Written by: News Author
FG budget increase National Assembly Nigeria budget 2026 Tinubu 2026 budget
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026