National

Tinubu Swear For Hulayat Omidiran, 37 FCC Commissioners

todayJanuary 23, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Wi Oga Presido Bola Tinubu on Thursday don go swear for di new chairmo and commissioners of Federal Character Commission (FCC) for State House, Abuja.

Di new FCC chairperson, Hulayat Omidiran, take oath of office together with 37 commissioners wey represent di 36 states and FCT.

Di ceremony hapun for Aso Rock, oga presido sha  charge di new commissioners to focus on wetin dem fit do for di Kontri as di Chairmo Omidiran declare dia readiness to serve di kontri call Naija.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app