Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Nigerian First Lady Oluremi Tinubu don threaten to off Gov Adeleke mic as im dey sing for her installation as Yeye Asiwaju Gbogbo Ile Oodua on Sunday.
Video wey trend show say Adeleke dey sing worship songs while dey give speech, but Remi waka go stage warn am make e stop or she go cut mic.
She mouth say, I give you five minutes to conclude your speech, enough with the music, or I will switch off the microphone.
Na so social media burst as people dey question her conduct, yarn say no be correct to threaten governor for public event like that.
Written by: News Editor 1
Ile-Ife event Nigerian First Lady public event drama Remi Tinubu trending Naija news
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025