Remi Tinubu

6 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Mama Remi Take Dey Beg Nigerians To give Tinubu Second Term

By: Mariam Ajayi Wi First Lady, Mama Oluremi Tinubu, Aka Iya alakara, like dis dey beg Nigerians say make dem support her hubbi, Presido Bola Tinubu for second term. She drop dis micro soft word on Sunday for Lafia, Nasarawa State, during rally wey North-Central Grassroots Mobilisation Network organise to gather support for Tinubu and Vice Presido Kashim Shettima. Senior mehn like, APC National Chairman, Nentawe Yilwatda, Imo State Govo, […]

todayOctober 12, 2026 6

OBODO NAIJA

Remi Tinubu, Wike Vow To Finish work for Abuja

By : Jolayemi Olajide Nigeria First Lady, Remi Tinubu, and FCT Minister, Nyesom Wike, don promise say dem go press more development for  abuja resident throat. Dem yarn dis one during project commissioning for satellite town, abuja, say government go build beta roads, and  improve public facilities. According to dem, di plan na to make life easier for residents and open more opportunities for businesses to grow.

todayJuly 15, 2026 20

OBODO NAIJA

First lady, Remi Tinubu Launch Food Bank Programme To Fight Hunger

Nigeria First Lady, Senator Oluremi Tinubu, don launch National Community Food Bank Programme to fight hunger and malnutrition, and dat e go reach 500,000 households for first year. She explain  for di meeting wey sup for Abuja say di programme, don already get over N65 billion support from gornment, and senior mehns from di country According to senator Oluremi, dem go run am through beta collabo with donors, development partners […]

todayApril 3, 2026 24

Lagos

President Trump Hail Remi Tinubu For U.S. National Prayer Breakfast

By: Esther Ayoola Say every first Blur for Washington D.C., as U.S. Presido, Donald Trump scarra praises for Naija, First Lady, Senator Oluremi Tinubu, calling her “very respected woman” for National Prayer Breakfast wey sup on Thursday. Trump make dis announcement, as e dey address political and civic leaders from different parts of di world wey attend di prayer meeting. As e mention Madam Tinubu name and hail her influence, […]

todayFebruary 6, 2026 35

National

First Lady Remi Tinubu Charge Youths As Dem Launch Dream Centre For OAU

By: Esther Ayoola Wife of wi oga Presido, Senator Oluremi Tinubu, don tell Nigerian youths to dream big and work hard to make dia dreams come true. She yarn dis one on Thursday for Obafemi Awolowo University, Ile-Ife, during di opening of Oluremi Tinubu Dream Centre, one digital library wey  di Ooni of Ife build for her, with hellep from NITDA. According to di First Lady, di centre na big […]

todayJanuary 30, 2026 23

National

Tinubu Wife Remi Warn Say She Fit Off Gov Adeleke Mic As Im Dey Sing

Nigerian First Lady Oluremi Tinubu don threaten to off Gov Adeleke mic as im dey sing for her installation as Yeye Asiwaju Gbogbo Ile Oodua on Sunday. Video wey trend show say Adeleke dey sing worship songs while dey give speech, but Remi waka go stage warn am make e stop or she go cut mic. She mouth say, I give you five minutes to conclude your speech, enough with […]

todayDecember 8, 2025 63

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds