National

TUC Beg FG Make Dem Use Crude Money Help Refineries

todayApril 10, 2026 2

Background
share close

By: Esther Ayoola

Trade Union Congress of Naija don tell Federal Gornment say make dem use excess crude oil money support local refineries, so dat dem go sell fuel cheap for Nigerians.

TUC President, Festus Osifo, tuk dis one for Abuja, say like dis now say, petrol fit reach N2,000 per litre, if gornment no act fast.

Festus sti press tuk on why wi federal gorment need act fast, saying dollar wahala, gbogboyegbogboye dey  make life harder for Nigerian workers.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app